SAD NEWS: A LEGEND GOES HOME LEAVING FANS AND CLUB IN GRIEF AND PAINS

SAD NEWS: A LEGEND GOES HOME LEAVING FANS AND CLUB IN GRIEF AND PAINS….link below the comments section ⬇️⬇️⬇️

Reggae and blues to my melody

Chicken curry with the spicing wey dey totori

I jealousy when I see you withi somebody

No fit dey carry you play ’cause this love no go get ending

Breaking all the rules of society

Pepper all of them wey dey jealousy

Carry your matter for head like a mad person

I want to be more than friends with you

… Clear for my way

Comot for my babe

Twalle for my baby na odogwu wey dey spray

Dey for my radar

Like Soso and Omah lay

Anything you say

… Do me like I smoke igbo

This thing wey you do me so

Don dey carry me dey go

I don muzz I don maya I don kpras

Surprise me with your jazz

… Do me like I smoke igbo

This thing wey you do me so

Don dey carry me dey go

I don craze I don maya I don kpras

Be like say you don jazz me

… Ifineme

Wetin you do me so

I get am for memory

Spray you my currency

Ifineme

Wetin you do me so

I go sell all my property (sell all my property)

Spray you the currency (spray you the currency)

… Loving you no mean say you go kpai me

Wetin I no do you take my salary o

The things I did for your love

I for use the years to pursue law

When I tell you something you no dey inspire me

E come be like say I be mumu I be omogor

The things I did for your love

Pain me for body I see blood

… Clear for my way

Comot for my babe

Twalle for my baby na odogwu wey dey spray

Dey for my radar

Like Soso and Omah lay

Anything you say

… Do me like I smoke igbo

This thing wey you do me so

Don dey carry me dey go

I don muzz I don maya I don kpras

Surprise me with your jazz

… Ifineme

Wetin you do me so

I get am for memory

Spray you my currency

Ifineme

Wetin you do me so

I go sell all my property

Spray you the currency

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.


*